Ayra Starr – Rush


0
Ayra Starr - Rush



#Ayra #Starr #Rush

♪ Aah, oh, yeah ♪ ♪ Vibez ♪ ♪ Ta-ta-ri ♪ ♪ Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri ♪ ♪ Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa, pa ♪ ♪ Sabi girl no dey too like talk ♪ ♪ Animals dey in human form ♪ ♪ Padi man, nobody like work ♪ ♪ But you must hustle if you wan chop ♪

♪ E no finish, dem wan fight us ♪ ♪ If them dey run, dem no fit catch up ♪ ♪ I no dey form say I too righteous ♪ ♪ No come dey form say you too like us ♪ ♪ Me no getty time for the hate and the bad energy ♪

♪ Got mi mind on my money ♪ ♪ Make you dance like Poco Lee ♪ ♪ Steady green like broccoli ♪ ♪ Steady on my grind, no wan hear what they want telly me ♪ ♪ Kudi na my fantasy ♪ ♪ Dem won dey check if my tap e no rush ♪

♪ But e dey rush, e dey rush ♪ ♪ Well, wеll, e be much ♪ ♪ Na God dey make my tap, е dey rush ♪ ♪ The kind money we touch, yeah ♪ ♪ E dey rush, e dey rush ♪ ♪ Well, well, e be much ♪

♪ No be hype, everybody dey crush ♪ ♪ There’s no dulling with us ♪ ♪ There’s no dulling with us ♪ ♪ Ta-ta-ri ♪ ♪ Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri ♪ ♪ Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa ♪ ♪ Pa-pa-ri-pa ♪ ♪ Jofunmi japata, I dey go Ghana, yeah ♪ ♪ You never touch, you dey form papas, yeah ♪

♪ Which kind money we never see before ♪ ♪ Kosi elomi, gat me feeling I’m the one ♪ ♪ Ajeh, ajeh, ajeh ♪ ♪ Can never take my cake away, ajeh ♪ ♪ You can’t count my grace, I just dey my lane, my lane ♪

♪ Me no getty time for the hate and the bad energy ♪ ♪ Got mi mind on my money ♪ ♪ Make you dance like Poco Lee ♪ ♪ Steady green like broccoli ♪ ♪ Steady on my grind, no wan hear what they want telly me ♪ ♪ Kudi na my fantasy ♪

♪ Dem won dey check if my tap e no rush ♪ ♪ But e dey rush, e dey rush ♪ ♪ Well, wеll, e be much ♪ ♪ Na God dey make my tap, е dey rush ♪ ♪ The kind money we touch, yeah ♪ ♪ E dey rush, e dey rush ♪

♪ Well, well, e be much ♪ ♪ No be hype, everybody dey crush ♪ ♪ There’s no dulling with us ♪ ♪ There’s no dulling with us ♪ ♪ ‘Cause e dey rush, e dey rush ♪ ♪ Well, well, e be much ♪

♪ Na God dey make my tap, e dey rush ♪ ♪ The kind money we touch ♪ ♪ Ooh, aah ♪ ♪ E dey rush, e dey rush ♪ ♪ Well, well, e be much ♪ ♪ No be hype everybody dey crush ♪ ♪ There’s no dulling with us ♪

♪ There’s no dulling ♪ ♪ Oh, yeah ♪ ♪ Yeah, yeah ♪ ♪ Mmm, mmm ♪ ♪ Aah ♪


Like it? Share with your friends!

0

What's Your Reaction?

hate hate
0
hate
confused confused
0
confused
fail fail
0
fail
fun fun
0
fun
geeky geeky
0
geeky
love love
0
love
lol lol
0
lol
omg omg
0
omg
win win
0
win
GuestGram

0 Comments

Choose A Format
Poll
Voting to make decisions or determine opinions
Story
Formatted Text with Embeds and Visuals
Video
Youtube and Vimeo Embeds
Audio
Soundcloud or Mixcloud Embeds
Image
Photo or GIF
Gif
GIF format